Published 21 days ago in Other

Alpha Omega King Moses x EmmyFlexy X Elly.mp3

  • 1
  • 0
  • 0
  • 1
  • 0
  • 0

Alpha Omega King Moses ft Emmyflexy and Elly

Lyrics

ALPHA OMEGA LYRICS

chorus

Alpha Omega
You' are redeemer
You are adonia
Yes you
Never die

Lord you are
You're so good to me
Lord you are
You're so good to me

Verse

The spirit of God in me
Be giving me energy
Alot has happened all this past years
Buh God no forsaken me
He's there through the thick and thin
Pikin wey no get helper go get sense
Baba no dey play with play with me
In the pitch of glory
You still dey keep me
You change my story
Nobody near me
Consuming fire the devil dey fear me
I believe in your Grace and strength
Relief cus it's sufficient
Landlord wey no dey collect rent el-shadia be magnified
Rock of ages
Put me for pages

chorus

Alpha Omega
You' are redeemer
You are adonia
Yes you
Never die

Lord you are
You're so good to me
Lord you are
You're so good to me

Verse

Grace wey dey everlasting
Na him my papa give me
No dey ever use my mata play
You are the Lord most high
In every situation
You have been so so faithful
Now I dey always praise your name
Oba atobiju
Lord you are so good
You've never failed me
Olutunumi yeah
Oba ayaraya

chorus

Alpha Omega
You' are redeemer
You are adonia
Yes you
Never die

Lord you are
You're so good to me
Lord you are
You're so good to me

:
/ :

Queue

Clear