Published 4 years ago in Other

Aisman - Obanya

  • 14
  • 2
  • 0
  • 9
  • 0
  • 0
  • 0

OBANYA means Inspiration

Lyrics

Na your love Wey dey burst my brain
Wey dey make me dey feel highrie,
If I say I wan high today
No be weed, na u I need o
Dat am needing all of u
no be greed na all I need o,
If I must read anything
Na your mind I wan read o,
If I must eat anything
It is you I want to eat o
I go give u my body and soul
Straightaway
See for this life you are bae(Before anyone else)
I don't care what people say

Chorus;
They say love is a crime o
I wan be the victim or the criminal
Today I know my heart dey beat for you
Cos your melody rhymes with my vibe
No be lie o

Verse 2;
Doctor say no let cardiac arrest u,
Police say no let love go put u for jail
U better be careful
Mama wants make I be the head, not the tail
Like U she hustles for my success
She says,
I can't wait, till U are older
When hustle is over
Make u become successful
God will always be with u my pikin o

Chorus;
They say love is a crime o
I wan be the victim or the criminal o
Today I know my heart dey beat for you
Cos your melody rhymes with my vibe
No be lie o

Verse 3;
No struggle
Na u Wey dey with me
U be my ease, u bring peace when I brainstorm
No wobble, fresh and fly aero king,
Na me Wey learn
Na u Wey dey teach me
Till ur love
Indeed is fully formed in me
Life is a bully
But she no fit to bully me
She be try
Na u Wey dey fight for me
Did erthing wrong
But u was always right with me
Hope I no lose your love
Cos I touch ground
Hope I no lose your love cos I lose the 3rd round
I heard the sound of the gunshot
aimed at me
Philosophising
Feeling like Frege Gottlob
Hollup
Do you even understand me
If not
Abeg make u have your way in me
What I live for is to get your accolade
I rather your glory put all of mine in a shade
Sharp

Chorus......


La La La La
My Obanya

:
/ :

Queue

Clear