Eyene Nyor (Marvelous) by Preye Odede
[Verse 1]
Father Lord I thank You
For the things You don do
Wetin Man no fit Do
You don Do Scatter Ooo
Yo, yo, yo
You open plenty doors
Load Blessings and say
Make I Choose, ooo
E dey do me like film oh
Na wetin wen I get yo
Wey no bi You give Me
Yo, yo, yo
Make You take the Glory
[Chorus]
Kpukpru S’Abasi Anamde Ku’wem Mi
(Everything that God has done in my is)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’abasi Anamde Ku’wem Mi
(Everything that God has done in my is)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’Abasi Anamde Ku’wem Mi
(Everything that God has done in my is)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’abasi Anamde Ku’wem Mi
(Everything that God has done in my is)
Emenyene Nyo (Marvelous)
[Verse 2]
Na You wey dey pay me salary
I remember before, before
Garri sef hard to see
But I no know what to say, today
Your Blessings dey Rush us Oh
Anything I touch, You dey bless
When I fall, You carry Me
You dey always show Yourself ooo
Wetin I fit give You
For all the things You’ve done
You no be like Man wey dey Fail
When You talk, You dey Do
Na only You bi God ooo
Yoyoyoyoyoyo
Emenyene Nyo (Marvelous)
[Chorus]
Kpukpru S’Abasi Anamde Ku’wem Mi
(Everything that God has done in my is)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’abasi Anamde Ku’wem Mi
(Everything that God has done in my is)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’Abasi Anamde Ku’wem Mi
(Everything that God has done in my is)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’abasi Anamde Ku’wem Mi
(Everything that God has done in my is)
Emenyene Nyo (Marvelous)
(Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh)
Thank God oh,
Than’k You Lord
Thank You Lord
You no be Man Ooh
[Outro]
Yoyoyoyoyoyo
Yoyoyoyoyoyo
Yoyoyoyoyoyo
Thank God oh, Thank You Lord
Thank You Lord
Thank You Lord, You No Be Man oh
Yo
Yoyoyoyo
Yo
Yoyoyoyoyoyo
Emenyene Nyo (Marvelous)
Yoyoyoyoyoyo
Emenyene Nyo (Marvelous)