Published 21 days ago in Other

Gbemi soke King Moses .mp3

  • 1
  • 0
  • 0
  • 1
  • 0
  • 0

Gbemi soke by King Moses from Love & Grace Album

Lyrics

GBEMI SOKE LYRICS

King Moses

Intro

You Carry my matter for your head
Don't let me fall
You say my child don't worry I dey by your side

Verse

This your Love
This your Love
This your Grace
This your Grace
This your mercy
And goodness
They follow me everyday oh
When the enemies gather
Seven ways Dem go Japa
Nobody fit bobo me
Na you wey tuturi me
Your Grace and mercy
Dey cover me like shelter

Chorus

You Carry my matter for your head
Don't let me fall
You say my child don't worry I dey by your side

Verse

I see the things that you've done
I see the ways that you've made
I see doors that you've open
Oh Lord don't let me fall
When the bad man gang up against me
He will never never prosper
When the enemy try to pull me down
I will never never go down
Cuz I gettie oga
Oga wey dey support
Oga wey comfort
See I don dey comport
Chairman
(Chairman)
I salama
(I salama)
Na you be the one wey pass superman

Vamp

OLUWA gbemi soke
Gigimdem dont let me fall

Chorus

You Carry my matter for your head
Don't let me fall
You say my child don't worry I dey by your side

:
/ :

Queue

Clear